NAIJA NEWS | SPORTS | GOSSIPS | SO SAD! | JOB VACANCY LIVE MATCH | TECH |SCHOOL NEWS | FREE BEAT

Join Our Whatsapp Group

Audiomack Streams

  CLICK HERE TO PROMOTE YOUR SONG


Available
Burna Boy
Davido
Wizkid
Naira Marley
Olamide
Tiwa Savage
Rema
Teni
Kizz Daniel
Zlatan
Tekno
Phyno
Yemi Alade

« | »

Download Music: Whildaboi – “UNBOTHERED”

Posted By on January 24, 2022 0


Download Music mp3: Whildaboi – “UNBOTHERED”

The nigerian Prominent and Sensational singer widely known by the Stage Name “Whildaboi” Returns with a brand new single titled “Unbothered”.

On this project, Whildaboi finessed his wordplay effortlessly with his sound to pass a meaningful message regarding staying focused amidst hearsay, which tends to induce his listener’s attention.

He is swapping out the contemplative and replacing it with the assured.

The song is produced by Supremekiel. Check on it below and share your thoughts.

Listen below:-

DOWNLOAD MP3

 

Lyrics

(Intro)
Nah Nah Nah
Nah

Angh…Oh Nah

Whildaboi eh ooh
Nah ah

(Verse1)
No matter
Where you come from

Me I no dey losegaurd
Anybody

You free to stay
With me

You free to stay
With me
Yeah

Me I no say one
Day
Me I go comot for this life

And I go need someone to
bury me

Someone to bury me
Yeah

(hook)

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

(chorus)
So me I no
Come this life to

Bothered
Anybody

Chop your life
Make you no
bother me

Make you no
bother me
yeah

So me I no
Come this life to

Bothered
Anybody

Chop your life
Make you no
bother me

Make you no
bother me
yeah

( Hook )

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

(verse 2)

person wey fall you
Down
Today

Fit rise you tomorrow
Again

No look down
On anybody

No look down
On anybody

Just dey your zone

Make u no find
Any trouble
Make you dey

Pray for grace
To follow you

Pray for grace
To follow you

(hook)

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

This life
No get part 2

Tori no mi o fe daju

Make we puff
And pass
Make we they on trip
Like
We chop banku

(chorus)

So me I no
Come this life to

Bothered
Anybody

Chop your life
Make you no
bother me

Make you no
bother me
yeah

So me I no
Come this life to

Bothered
Anybody

Chop your life
Make you no
bother me

Make you no
bother me
yeah

(outro)
This life no get part 2
Tori na
mi o de daju



 

ALSO CHECK:-  [EP] Reekado Banks – “Off The Record” ft. Tiwa Savage, Mr Eazi, Harmonize
Join Our Whatsapp Group

   Upload Your Song On Timeloaded

RECOMMENDED SONGS FOR YOU 👇

Song Download Music: Ennibrave ft Opeyemi – Ready Song Download Music: Danta – DEVIL (Prod. by Tempo & Eelarge) Song Download Music: 2Sanky – Connect (Prod by Clamax) Song Download Music: Whildaboi – “UNBOTHERED” Song Gospel Album: Evang. Adeboye, Bidemi Oluwagbemileke – “GRATITUDE” || Mp3 Song Download Music: Yakioluwaseyanu – JORO (Prod by Okizy) Song Download Music: Sabi Boy – AKOBA (Prod. by PoPu Lyta)


No Comments Yet Drop a Comment

Drop your Comment



« | »

Looking for something? Search below